Jump to content

2024:Registration

From Wikimania
This page is a translated version of the page 2024:Registration and the translation is 100% complete.

Registration give Wikimania 2024 be open!

In-person participants: abeg register till 26 July, 11:59 p.m., UTC. Virtual participants go fi register anytym.

Registration dey take place for Eventyay top.
(registration privacy policy)

If you receive sam scholarship from de Wikimedia Foundation, you go receive sam email plus sam registration code den instructions.

Wikimania 2024 dey happen as hybrid meeting—ego be possible say you go fi attend either in person anaa virtually.

In-person registration fee be USD 100. Wikimedia Foundation subsidize am wey edey cover lunch as well as morning den afternoon snacks for each day of de event (7-10 August), dinner for 7 den 10 August, de opening party for 7 August den de closing party for 10 August, den event swag. De Foundation completely dey cover de registration fee give scholarship recipients.

De Foundation fully dey cover de costs of de virtual event—virtual attendance go remain free.

If you dey want, you go fi add your bodi for de on-wiki top list of attendees.