2023:Scholarships/Samples

From Wikimania
This page is a translated version of the page 2023:Scholarships/Samples and the translation is 100% complete.


Dear applicants

Dis year we dey use Lime Survey for scholarship applications, WMF servers wey host version for all data wey de WMF privacy policies protect am. You fi read de policy in full for Legal:Wikimania 2023 Scholarship Application Privacy Statement. Secof transparency we go share list of de successful scholarship recipients user names after dem notify everybro.

Below be de questions wey dem go use to assess every scholarship application. We dey encourage as much detail as possible, we beg make you attache urls make e support your answers. The COT dey recognize say e dey take different skills to make de projects success. We know say English no be everybro ein first language wey people be more comfortable make dem express demma story for demma first language insyd we dey encourage you make you just do dat den de diverse Scholarship Committee go assess applications for dat language insyd or dem go make dem translate am for review.

Assessment Questions

De Core Organizing Team (COT) dey regard your practical involvement for Wikimania insyd as de most valuable part for attending. Instead of make you write reports after de event, we dey look say make you participate during de event for wona Expo space insyd.

What Expo tables you fi support?

  • Meta-Wiki
  • Wikimedia Commons
  • Wikimedia Outreach
  • Wikispecies
  • Wikibooks
  • Wikidata
  • Wikinews
  • Wikipedia
  • Wikiquote
  • Wikisource
  • Wikiversity
  • Wikivoyage
  • Wiktionary
  • Affiliates
  • Wiki Loves & oda competitions
  • Community Committees - Steering Committee, Language Committee, Movement Strategy
  • MediaWiki, Tech den tools
  • Oda:

Primarily we dey want help everybro make dem expand demma knowledge for all projects den find fresh ways make dem contribute. We dey encourage everybro make dem choose project table so say e go help make odas moe. For dos wey no be comfortable plus dey talk plus oda Wikimedians der go be limited number for alternate support tasks wey dem fi do. Dem dey do dis secof reporting after de event no be all dat successful for creating improvements come de movement or even future forms for de event. We kno say if you biz Wikimedian for support dem always be willing to help.

If person walk up to you den biz you, "What be Wikimedia?" how you go respond?

Example: Wikimedia be de support behind altruistic movement wey…

Tell we about your recent involvement for your home wiki insyd or de broader Wikimedia movement. What you build or contribute so say you go improve your wiki or community? You lead or organize any of dis activities? Wey activity matter de most to you personally, regardless of outcome? We beg make you indicate wey activities take place for de last 12 months. Make you remember links go de activities, dashboards, den reporting.

Example: I create Commons:Quality Images wey I help organise events lyk Wikimania 2023, https://commons.wikimedia.org/w/index.php?title=Commons%3AQuality_images&diff=2242438&oldid=2242388, https://wikimania.wikimedia.org/wiki/2023:Organizers

De ESEAP community choose de theme of Diversity, Collaboration den Future give Wikimania 2023. What dis dey mean to you? What you dey think about wen dem present dis theme, den how e go impact your attendance for Wikimania?

Example: Wen I spy Diversity, Collaboration, Future I dey think of de movement. E go be awesome make I share tym plus chaw Wikimedians from around de globe.

How you dey usually share your experiences (or things wey you moe) plus your community? Dem dey welcome examples for on-wiki summaries, reports, blog posts, meetup talks, etc. for hie.

Example: I always dey write report den speak about de events I attend wey I dey use what I moe to guide de development of activities. I sanso dey share photos for de events so say e go help people record den remember what take place https://commons.wikimedia.org/wiki/Category:ESEAP_Conference_2022_by_Gnangarra



As you dey see you for no be great for writing so say you go contribute come de community, link fi talk chaw things pass words lyk dis example do. Every question get space make tou write great answers if dat be what you dey do best make you kai say you go point we to more information via urls.

On behalf for de Wikimania Core Organizing Team, de ESEAP Community, den de Wikimedia Foundation after three turbulent years we all dey look forward make we welcome everybro come Singapore in person den online for August insyd.