2023:Scholarships/Travel Scholarship application

From Wikimania
This page is a translated version of the page 2023:Scholarships/Travel Scholarship application and the translation is 100% complete.



16–19 August 2023, Singapore and Online
Diversity. Collaboration. Future.

De Travel scholarship be support to attend Wikimania for Singapore insyd, dis dey include flights, accommodation, den registration. Der go be bursaries wey dem target give scholars wey komot from countries wer der be currency imbalance plus de Singapore Dollar wey go make am expensive to participate for sum extra activities wey dey include any public transport costs from de accommodation come de venue. Dem go distribute dis bursaries for discretionary system top as de Scholarship team decide base for program decisions top.

Selection criteria

Phase 1

Applications go fail Phase 1 if any of de failing criteria wey dey follow apply:

  1. De applicant receive scholarship for 2019, 2021, or 2022 insyd but dem no plete demma post-conference report(s).
  2. De applicant be current or past grantee from any WMF Grant program wey dem find to be non-compliant.
  3. De application dey consist of content wey be off-topic or abusive.
  4. De applicant fail to make reasonable effort to answer de questions for de application form top.
  5. De applicant fail to demonstrate any significant Wikimedia contributions or activities wey fi merit make dem award scholarship.
  • Examples of "significant Wikimedia contribution or activities" be wey dey follow:
    • Active contributor to Wikimedia project (e.g. Wikipedia, Commons or Wikisource), plus at least 50 recent contributions
    • MediaWiki code contributor, gadget or oda tool-builder give Wikimedia projects
    • Involvement for sum form of Wikimedia organization insyd (chapter, thematic organization or user group)
    • Wikimedia CheckUser, Admin, Bureaucrat, Steward or VRTS volunteer (current or former)
    • Wikimedia Foundation Grantee
    • Participant for Wikimedia program insyd (e.g. GLAM partnership or education program)
    • Participant for Wikimedia events dem organize insyd (e.g. photographer wey dey contribute to Wiki Loves Monuments (WLM), workshop attendee)
    • Organizer of Wikimedia events (e.g. WLM, edit-a-thons)

WMF staff reserve de right make dem komot menners due to demma conduct on/off-wiki. Example go fi be those on global den event ban lists top, or under sanctions from de Wikimedia Universal Code of Conduct (UCoC).

Applications wey no criteria dem fail apply go pass into Phase 2 for further evaluation.

Phase 2

During phase two, dem go assess applicants for two main dimensions – relevant experience den enrichment – plus dem go reward each applicant score for scale of zero to ten top give each criterion. Dem go average dis scores so say dem go give applicant ein final Phase 2 score. Dem go select dis criteria plus de objective of highlighting applicants wey dem compel Wikimedia-related experiences den demonstrate particular ability dem go use for demma experience/learning so say dem go enrich demma home community.

Relevant experience

Activity within Wikimedia projects or organizations (chapters, thematic organizations, den user groups) dey indicate say applicant go add value come Wikimania thru de experiences den knowledge wey dem gain from contributing. Dem encourage applicants make dem write about bith demma online den offline experiences within demma applications wey make dem use any language. Dem go base priority for links top, rather dan you go write good story

Dem go evaluate applicant ein activities along dimensions wey dey follow:

  1. Collaboration – De degree of collaboration plus oda individuals or organizations so say dem go execute activities
  2. Impact – Online or offline results secof Wikimedia activities, dem describe either quantitatively or qualitatively
  3. Community leadership – Role(s) dem play den scope of activities within de Wikimedia movement, e.g. members wey serve for committees top or project leaders

To assist applicants, dem provide examples of "Impact" wey dey follow. Howeva, applicants for feel free to provide examples beyond what dem include below:

Online Impact

Offline Impact

Qualitative

  • Dem increase awareness for de importance of reliable sources
  • Dem increase/Improve skills for on-wiki contributors (e.g dem organize editing workshops)
  • Dem make am easy give readers den fresh/experienced editors make dem engage (e.g. dem create or participate for on-wiki mentoring spaces insyd)
  • Dem improve de ability give editors make dem be more productive on-wiki (e.g. dem improve or create fresh MediaWiki features)
  • Dem increase awareness about de Wikimedia projects thru off-wiki channels (e.g. dem post articles for blogs or newspapers insyd, or dem give presentation for non-Wikimedia conferences)
  • Dem improve de public perception for Wikimedia as ebi source of reliable information (e.g. dem give talk about Wikipedia processes den policies wey dey ensure reliability)
  • Dem improve gender, language, or geographic diversity off-wiki (e.g. dem organize event wey target raising awareness for under-represented groups or languages)
  • Dem increase/Improve skills for off-wiki volunteers (e.g. dem organize event wey volunteers gain knowledge for policy advocacy or event organization top)

Quantitative

  • Dem identify/Address content or category gaps (e.g. number of fresh/improve articles for underdeveloped or missing categories insyd)
  • Dem make reliable sources available give editors (e.g. dem gain den share access to previously locked sources)
  • Dem increase access to Wikimedia wey dem create/improve product wey dey address access (e.g. dem improve QR codes or Kiwix to support offline Wikipedia)
  • Fresh editors (e.g. fresh editors due to editing workshop dem organize)
  • For events dem organize, number of participants wey attend Wikimedia event wey you organize (e.g. for organizers for photo contests, de number for contest participants)
  • For Wikimedia programs wey you dey involve for insyd, de number of participants or volunteers dem support (e.g. for Wikipedia Education Program campus ambassadors, de number of students dem support for semester insyd)

Enrichment

Criteria:

  • De ability make dem share experiences den information plus wider community dey indicate say de applicant, if dem award am scholarship, go fi bring dos experiences or lessons dem learn for Wikimania back home, so say dem go enrich demma home wiki community or home country. Dem encourage applicants make dem write about or provide examples wey dey demonstrate dis ability; few examples go fi be on-wiki reports, personal blog posts, or talks/presentations wey dem give about what dem learn from event, conference, or discussion.
  • Fresh user plus less dan 2 years of activity wey fi demonstrate commitment come de movement by way of demma actions during dis tym. Dis fi be dem provide access to resources for activities wey dey go on, or dem dey help support de growth of demma community. Dem encourage applicants make dem write about or provide examples wey dey demonstrate dis ability; event dashboards wey dey show dem as organiser or participant, reports, personal blogs, or community about de event.

Reporting den oda Obligations

For previous years inside dem require scholars make dem write report about de event, wey dey include statements about how dem use what dem see so say dem go help demma community. Dem rarely follow up dis reports wey dem neva dey really hold de participants to account for what dem plan to do afterwards. Dem go replace de need for report about scholars wey dey attend plus volunteering tasks during Wikimania.

Volunteer tasks

  • Room Angels - dem go take notes for etherpads top wey dem go voice questions from de online audience go de speakers during Q&A's
  • Tech support, upload videos go Commons.
  • Registrations desk
  • be for Expo space tables top for short period
  • support excursion

Application Questions

Dem go divide de scholarship application into sections;

  1. Forward plus basic acknowledge den acceptance of application conditions. Option make dem share data plus your local affiliate wey san so go offer scholarships in case you be unsuccessful.
  2. Travel details, name, username, passport check (dem no go collect number), location, nationality, den airport of choice. You opt to travel via train or oda means so say you go reduce your carbon impact.
  3. Demographic data; no dey have any impact for applications top, wey dem go anonymize am before dem go use for Wikimania reporting wey dem go destroy am wen dem plete.
  4. Assessment questions, links dem go verify activity den achievements be more important dan your capacity make you flow gud story.

Dem go post question below once dem open applications